Lyrics 20 10 20.lrc Burna Boy
[id: pshzzyrp]
[ar: Burna Boy]
[al: 20 10 20]
[ti: 20 10 20]
[length: 03:33]
[00:09.62]Shey you never hear?
[00:11.32]About the things wey happen there
[00:12.74]Abi your eye never clear
[00:14.26]Mankind so wicked
[00:15.67]I talk about my government
[00:17.29]Open your mind and your ears
[00:19.28]Wetin happen?
[00:20.72]Shey na jazz o
[00:21.82]Make my people suffer, suffer
[00:24.28]All their yanshes don dey open
[00:26.58]Everythin’ don scatter, scatter
[00:29.90]Twentieth of October, 2020
[00:35.20]You carry army go kill many youth for Lekki
[00:39.26]Na so water o, water runaway my eyes
[00:44.53]Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
[00:48.96]The Chief of Staff, the Commander
[00:51.02]And the Army wey carry order
[00:53.85]Mr President, Mr Governor
[00:56.15]Godfather, gbo gbo ijoba
[00:58.58]All your atrocities
[01:00.27]All of your corner corner
[01:02.86]Make all the deadbody
[01:05.27]Disturb you for your dreams
[01:09.16]The money wey you thief yapa for your aza
[01:13.92]You don turn our graduates to common beggars
[01:18.92]All the book them go no matter
[01:24.25]’Cause you no go get job if you no know Godfather
[01:28.04]The Chief of Staff, the Commander
[01:29.98]And the Army wey carry order
[01:32.85]Mr President, Mr Governor
[01:35.29]Godfather, gbo gbo ijoba
[01:37.62]All your atrocities
[01:39.58]All of your corner, corner
[01:42.03]Make all the deadbody
[01:44.58]Disturb you for your dream
[01:48.35]Twentieth of October 2020
[01:53.53]You carry army go kill many youth for Lekki
[01:57.77]Na so water o, water runaway my eyes
[02:02.87]Nothin’ you go talk wey go justify the case of their murder
[02:08.25]We give them many chances
[02:10.76]Them fail my people
[02:13.16]And When we cry for justice
[02:15.55]Them kill my people
[02:18.27]Walahi all of you
[02:20.63]Their lives are on you
[02:22.89]We no go ever forget all the youths
[02:25.13]Wey die for tollgate
[02:28.28]
[02:36.85]Ah, ay, ah, ay, water runaway my eye
[02:41.64]Ah, ay, ah, ay, water runaway my eye
[02:48.38](Shoot! “Let them shoot, let them shoot”)
[02:53.23](No problem, no problem)
[02:57.22](“Everyone sit down, sit down, sit down”)
[03:01.14](That is why, that is why they offed the light, yes!)
[03:07.30](And this one survived, other people, ah)
[03:11.88](They’ve been shot and killed)
[03:16.73]
[03:26.67]Twentieth October 2020
[03:29.45]Year of Release: 2020