Lyrics Beggie Beggie.lrc Ayra Starr
[id: pshzjgfu]
[ar: Ayra Starr]
[al: 19 & Dangerous]
[ti: Beggie Beggie]
[length: 03:29]
[00:01.68](Louda!)
[00:04.08]Yeah-yeah
[00:05.70]Yeah, yeah-yeah
[00:06.53]Yeah-yeah
[00:08.67]Yeah-yeah
[00:11.96]We were only lovers before the love came in
[00:16.57]Now you be soldier, General no send me
[00:21.51]Now I’m alone, now wey you no send me
[00:26.24]You just dey pose, you just dey bobo me
[00:31.12]You just dey go, you no dey answer me
[00:35.67]Ewo, ewo, ewo, kilode o?
[00:40.21]Ewo, ewo, ewo, kilode o?
[00:44.25]See the way I dey beg you, shey bambi Allah mo je ni?
[00:49.08]And you know say you fine too, all the girls go they find you
[00:53.83]All the guys come dey find me, me, I no fit attend to
[00:58.89]Me, I no fit compare you, you, aya-ya
[01:04.75](Aya-ya, ya-ya, aya-ya)
[01:08.16](Aya-ya, ya-ya, aya-ya)
[01:13.22]E no be you, e be me, normally I no dey do like this
[01:18.28]But nobody holy, no be say I be John The Baptist
[01:22.97]I got issues, got issues
[01:25.39]Girl, I made you cry and I gave you tissues
[01:28.01]After that, I kissed you
[01:30.00]Then we made sweet love like we always do
[01:33.62]Say, I led you on, you sef dey follow me
[01:38.39]We were havin’ fun, then suddenly the love came in
[01:43.46]Ewo, ewo, ewo, kilode o?
[01:47.32]Ewo, ewo, ewo, kilode o?
[01:51.23]See the way I dey beg you, shey bambi Allah mo je ni?
[01:56.45]And you know say you fine too, all the girls go they find you
[02:01.20]All the guys come dey find me, me, I no fit attend to
[02:05.91]Me, I no fit compare you, you, aya-ya
[02:11.84]I wish I said this before, but you’re messin’ with my mind (my mind)
[02:16.80]Sing me songs, make some love, put your hands on top my thighs (my thighs)
[02:21.44]I know say you be hot cake, 100 yards, husband material
[02:26.12]But me sef I be hot cake, 100 yards, wifey material
[02:31.07]Ewo, ewo, ewo, kilode o?
[02:35.71]Ewo, ewo, ewo, kilode o?
[02:39.63]See the way I dey beg you, shey bambi Allah mo je ni?
[02:44.32]And you know say you fine too, all the girls go they find you
[02:49.13]All the guys come dey find me, me, I no fit attend to
[02:53.91]Me, I no fit compare you, you, aya-ya
[03:02.44]Yeah-yeah
[03:03.38]Yeah, yeah-yeah
[03:06.40]Yeah-yeah
[03:09.38]We were only lovers, before the love came in
[03:14.38]Now you be soldier, General no send me
[03:17.83]