Lyrics Commas.lrc Ayra Starr
[id: pshxqhpx]
[ar: Ayra Starr]
[al: Commas – Single]
[ti: Commas]
[length: 02:37]
[00:04.69](Initiating rage process)
[00:07.15]Ohh, oh no
[00:10.78]
[00:15.84]Eya-eya
[00:20.34]Na which kind life wey I never see?
[00:22.84]I carry God, so I fear nothing
[00:25.24]Steady increasing the commas
[00:27.68]Comma, comma, commas
[00:30.04]Original no be parody
[00:32.42]E no fit clear for your memory
[00:34.97]Whether na winter or summer, ajeh
[00:37.42]Barbados, Havana, living life
[00:40.02]See my fire burning bright
[00:42.74]Wetin dey inside me?
[00:45.06]Smallie wey dey mighty
[00:47.07]Dey never know I kala, tori mo fine
[00:49.79]Check and balance everything inside my mind daily
[00:53.68]Trust me, you can’t fool me
[00:56.32]Energy wrong, I log off
[00:58.62]Mo wa friendly and conscious
[01:01.38]I’m allergic to isọkusọ
[01:03.68]I’m not ready for confusion
[01:05.81]They’re tellin’ me make I show love
[01:08.40]Sability oun gbona
[01:10.77]Everything na connection
[01:13.04]I’m not ready for confusion, hmm
[01:16.76]Things happen inside life
[01:19.02]Draw tattoo make I live my life
[01:21.55]Dreams come true, if na fight
[01:24.05]Fight the fight, make you no go tire
[01:26.38]Fire dey go, fire dey go
[01:30.17]You need to put your body and soul
[01:32.86]Leave your worries alone
[01:34.77]Barbados, Havana, living life
[01:37.86]See my fire burning bright
[01:40.22]Wetin dey inside me?
[01:42.51]Smallie wey dey mighty
[01:44.55]Dey never know I kala, tori mo fine
[01:47.34]Check and balance everything inside my mind daily
[01:51.28]Trust me, you can’t fool me
[01:54.05]Energy wrong I log off
[01:56.39]Mo wa friendly and conscious
[01:58.62]I’m allergic to isọkusọ
[02:01.08]I’m not ready for confusion
[02:03.43]They’re tellin’ me make I show love
[02:05.88]Sability oun gbona
[02:08.46]Everything na connection
[02:10.64]I’m not ready for confusion, hmm
[02:15.87]Na which kind life wey I never see?
[02:18.17]I carry God so I fear nothing
[02:20.65]Steady increasing the commas
[02:22.77]Comma, comma, comma
[02:25.47]Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London)
[02:30.15]Steady increasing the commas
[02:32.36]Comma, comma, comma
[02:33.22]Year of Release: 2024