Lyrics Commas (Mixed).lrc Ayra Starr
[id: wfsikboa]
[ar: Ayra Starr]
[al: Behind the Drums (DJ Mix)]
[ti: Commas (Mixed)]
[length: 02:18]
[00:04.67](Initiating rage process)
[00:06.87]Ohh, oh, no
[00:14.85]Eya-eya
[00:17.86]Na which kind life wey I never see?
[00:20.56]I carry God, so I fear nothing
[00:22.45]Steady increasing the commas
[00:24.77]Comma, comma, commas
[00:27.02]Original, no be parody
[00:29.20]E no fit clear for your memory
[00:31.63]Whether na winter or summer, ajeh
[00:33.86]Barbados, Havana, living life
[00:35.34]See my fire burning bright
[00:37.98]Wetin dey inside me?
[00:40.43]Smallie wey dey mighty
[00:42.32]They never know I kala, tori mo fine
[00:43.95]Check and balance everything inside my mind daily
[00:46.80]Trust me, you can’t fool me
[00:49.19]Energy wrong, I log off
[00:52.18]Mo wa friendly and conscious
[00:54.62]I’m allergic to isọkusọ
[00:56.73]I’m not ready for confusion
[00:58.93]They’re tellin’ me make I show love
[01:00.61]Sability oun gbona
[01:02.99]Everything na connection
[01:04.92]I’m not ready for confusion, hmm
[01:08.23]Things happen inside life
[01:08.77]Draw tattoo make I live my life
[01:12.25]Dreams come true, if na fight
[01:14.83]Fight the fight, make you no go tire
[01:16.63]Fire dey go, fire dey go
[01:20.49]You need to put your body and soul
[01:23.19]Leave your worries alone
[01:24.50]Barbados, Havana, living life
[01:26.93]See my fire burning bright
[01:29.27]Wetin dey inside me?
[01:31.27]Smallie wey dey mighty
[01:33.19]They never know I kala, tori mo fine
[01:35.13]Check and balance everything inside my mind daily
[01:39.08]Trust me, you can’t fool me
[01:39.88]Energy wrong, I log off
[01:43.46]Mo wa friendly and conscious
[01:45.73]I’m allergic to isọkusọ
[01:47.43]I’m not ready for confusion
[01:49.75]They’re tellin’ me make I show love
[01:51.68]Sability oun gbona
[01:54.25]Everything na connection
[01:56.19]I’m not ready for confusion, hmm
[02:00.79]Na which kind life wey I never see?
[02:02.74]I carry God, so I fear nothing
[02:04.77]Steady increasing the commas
[02:06.70]Comma, comma, comma
[02:09.38]Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London)
[02:12.78]Steady increasing the commas
[02:15.11]Comma, comma, comma
[02:17.18]Year of Release: 2024