Ihe Ne Me Lrc Lyrics Download

Ihe Ne Me Lyrics

Lyrics Ihe Ne Me.lrc 2baba

[id: ejlmlcoq]
[ar: 2Baba]
[al: AWAY & BEYOND]
[ti: Ihe Ne Me]
[length: 04:13]

[00:02.34]Tuale Tuale (Tuale)
[00:07.24]I love you… I love you
[00:10.98]Thank you… thank you
[00:12.94]I love you
[00:14.91]Thank you Thank you Thank you
[00:19.78]Merci beaucoup
[00:20.22]Obrigado
[00:21.62]Gracias
[00:22.14]Dan keso
[00:23.86]Medacie
[00:25.27]Asante sana
[00:25.99]Latenga
[00:26.78]Siabonga
[00:28.82]I love you
[00:30.42]Thank you
[00:31.48]Me I love the stereo
[00:33.38]To the people on stereo
[00:35.00]Make dem people no forget o
[00:36.80]Make dem dance like sey no tomorrow
[00:38.36]No be small thing
[00:40.83]To be giving all the people what them wanting
[00:42.06]Cos I know you know sey this na live show
[00:43.92]For sure e no be Eenie Minnie Manie mo
[00:46.05]Whether from Kano or from Toronto
[00:47.45]Shege yaro
[00:49.18]Nothing like gidigbo
[00:50.07]This jam that you feeling
[00:51.16]No be beans oh
[00:51.87]But wetin wan shelle
[00:53.16]Go change things o
[00:54.22]Abi no be change Wey you want?
[00:56.11]Change is always constant
[00:58.55]Omo change your style and change your pattern
[01:00.24]Sing
[01:01.68]Ihe neme
[01:03.45]Ebelebe nya
[01:04.39]Something want to happen
[01:05.22]And its something I cannot tell you oh
[01:06.59]Cos its something very very heavy oh
[01:08.83]Ihe neme
[01:10.38]Ebelebe nya
[01:11.25]If there’s something you want to do
[01:13.13]Make sure that W4, you got the control
[01:14.47]No time for story eh
[01:16.77]No time for story
[01:17.86]Sugar na jedi o
[01:20.56]Make sure you are ready?
[01:22.46]Make you no miss something eh
[01:24.05]No time for story
[01:26.36]Sugar na jedi eh
[01:28.32]Make sure you are ready?
[01:30.19]Make you no miss something eh
[01:32.89]
[01:41.93]I never see anything
[01:42.55]Them never know wetin you want
[01:44.64]Them never know what wetin wan touch them
[01:46.58]Wan hit them
[01:48.13]Want follow them
[01:48.92]No be small thing
[01:50.64]We be giving all the people what them wanting
[01:51.80]Cos I know you know sey this na live show
[01:54.08]For sure e no be Eenie Minnie Manie mo
[01:56.17]Whether from Kano or from toronto
[01:57.32]Shege yaro
[01:59.23]Nothing like gidigbo
[01:59.72]This jam that you feeling
[02:00.71]No be beans oh
[02:01.79]Cos in one time
[02:02.81]I go change the beat oh
[02:04.53]Ihe neme
[02:04.87]Ebelebe nya
[02:05.75]Something want to happen
[02:06.82]And its something I cannot tell you oh
[02:08.62]Cos its something very very heavy oh
[02:11.08]Ihe neme
[02:11.59]Ebelebe nya
[02:12.80]If there’s something you want to do
[02:14.64]Make sure that W4 got the control
[02:16.26]No time for story oh
[02:18.66]No time for story
[02:20.19]Sugar na jedi eh
[02:22.42]Make sure you are ready?
[02:23.98]Make you no miss something
[02:25.99]No time for story
[02:28.47]Sugar na jedi eh
[02:30.03]Make sure you are ready?
[02:31.93]Make you no miss something eh
[02:36.54]Ebelebe nya ro
[02:37.57]Ebelebe nya ro oh
[02:50.55]Ebelebe nya ro
[02:51.59]Ebelebe nya ro
[02:53.28]Ebelebe nya ro
[02:55.13]Ebelebe nya ro oh
[03:05.86]Ihe neme
[03:07.20]Ebelebe nya
[03:08.07]Something want to happen
[03:09.48]And its something I cannot tell you oh
[03:10.71]Cos its something very very heavy oh
[03:12.37]Ihe neme
[03:14.60]Ebelebe nya
[03:15.65]If there’s something you want to do
[03:16.84]Make sure that W4 got the control
[03:18.05]No time for story oh
[03:20.47]No time for story eh
[03:22.37]Sugar na jedi o
[03:24.44]Make sure you are ready eh?
[03:26.67]Make you no miss something
[03:28.67]No time for story eh
[03:30.68]Sugar na jedi eh
[03:32.03]Make sure you are ready?
[03:33.93]Make you no miss something eh
[03:36.28]Ebelebe
[03:38.36]Year of Release: 2014

Disclaimer:Ihe Ne Me Lyrics Are Collected From The Internet And Submitted By The Artists Themselves. If There Is Any Copyright Infringement, Please Contact The Lyricsorg Administrator To Have The Lyrics Removed Or Taken Down.

Submit Lrc Lyrics

Ihe Ne Me Related Lyrics