Lyrics KUKU GOOGLE AM.lrc 2Baba
[id: pshxatbv]
[ar: 2Baba]
[al: KUKU GOOGLE AM]
[ti: KUKU GOOGLE AM]
[length: 03:31]
[00:00.39]Beyoncé fine but for yansh na Nicki Minaj
[00:03.18]If na shaking, Cardi B yansh shake pass
[00:16.00]The most expensive thing is steady spending, time
[00:21.59]Argument o, argument o, time
[00:27.66]You no believe me, I no believe you
[00:30.44]No need to argue, my guy kuku Google am
[00:34.70]Kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)
[00:40.19]Kuku Google am, my guy kuku Google am (Argument o, argument o)
[00:45.53]Kuku Google am, ah
[00:48.90]Omo Big Wiz money plenty, tah!, na Davido pass
[00:51.96]Na lie their money too short, na Burna money tall pass
[00:54.79]No, na 2Baba he don tey na him money long pass, ah
[00:57.77]Na Don Jazzy, na him money large pass, ah
[01:00.69]Una funny gan, una funny pass Bovi
[01:03.04]No na AY, no na I Go Die, no na Acapella, no na I Go Save
[01:07.01]Efe Warri boy, dem dey try but na Alibaba get Basket mouth pass
[01:11.41]You no believe me (Eehn), I no believe you
[01:14.09]No need to argue, my guy kuku Google am
[01:18.21]Kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)
[01:23.32]My guy kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)
[01:29.10]Kuku Google am
[01:32.53]The most expensive thing is steady spending, omo time
[01:35.95]Like say he dey here before you know, no time
[01:38.80]Start one hustle and that hustle no dey pay, feel free to flip both side ball and start to Busta Rhymes
[01:43.62]No be crime to do different thing depending on where your mind dey
[01:46.92]You fit go straight or you Hush and you go crooked way
[01:49.55]But know say na thief dem catch be ole
[01:51.62]And anyway you must to put in the work either way
[01:54.96]You no believe me (Eehn), I no believe you (Hmm)
[01:57.80]No need to argue, my guy kuku Google am
[02:01.89]Kuku Google am, my guy kuku Google am (Argument o, argument o)
[02:07.45]Kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)
[02:12.98]Kuku Google am, ah
[02:16.09]See I’m a big boy now, done lot of big things for sure
[02:19.05]Life has thought me many lessons and its still teaching me more
[02:21.94]Like Zino, ordinary things don’t move me more, and it is wise that I’m not by force enter every open door
[02:27.24]Plus e get as e be to diss Nkechi in front of Blessing
[02:30.44]Some of these things dem no suppose dey tell person
[02:32.95]Like life, everybody know say football hard o, so if Ronaldo no score make una Messi Ronaldo
[02:38.68]You no believe me, I no believe you
[02:41.34]No need to argue, my guy kuku Google am
[02:45.61]Kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)
[02:50.57]My guy kuku Google am, ah, kuku Google am (Argument o, argument o)
[02:56.42]Kuku Google am
[03:00.52](Beyoncé fine but for yansh na Nicki Minaj)
[03:03.24](If na shaking, Cardi B yansh shake pass)
[03:05.46]Argument o, argument o (Beyoncé fine but for yansh na Nicki Minaj)
[03:08.87](If na shaking, Cardi B yansh shake pass)
[03:11.19]Duktor
[03:22.68]Year of Release: 2024