Lyrics Oyi (feat. HI Idibia).lrc 2Baba
[id: rmwnnqis]
[ar: 2Baba]
[al: 2Baba Songs]
[ti: Oyi (feat. HI Idibia)]
[length: 03:42]
[00:04.28]Oh oh oh oh yea
[00:09.26]Alright yeah yeah
[00:10.55]Zeeno production
[00:15.76]Help me spread this message like Globacom
[00:20.82]Make nobody come here dey come dey form
[00:23.86]I know say no be everybody follow come
[00:25.99]And no be every breast wey be silicon ehen
[00:28.27]Make dem no come dey wash you
[00:30.96]And make you do exactly what you wan do
[00:33.84]Make you no say I no tell you
[00:36.24]Make you no let devil come dey use you
[00:38.51]But if I tell you say I love you
[00:41.09]Abeg abeg no go turn me your mugu
[00:43.54]That time 30 billion no go do you
[00:45.99]That time edumoga no go see you ehen
[00:48.73]And if I start to dey stress you
[00:51.58]Let me know because I no want to vex you
[00:53.81]Bottom line na only you wey know you
[00:56.27]The same time you go do wetin wey favour you
[00:59.05]Ahh ehen oyi
[01:00.66]Alo ma nyeótukpo
[01:03.33]So make we do the thing jeje make we do the live show
[01:08.35]Eh ah eh eh oyi
[01:11.33]Alo nma’iye góligbo
[01:14.12]So just be living your life and do the thing jeje live show
[01:18.54]If body dey hot you drink water
[01:21.70]No come come dey form like butter
[01:24.11]Because I know say you know say I know you
[01:26.61]And no be every dressing go fit you ehen
[01:29.33]Make you no make me mara eh
[01:31.73]Attentiveness for my matter eh
[01:34.79]I no fit halla I no fit shout
[01:37.58]I no wan make na me and you dem talk about
[01:40.07]And if I tell you say I like you
[01:41.56]Abeg no let shakara come dey kill you
[01:44.50]That time 30 billion no go do you
[01:46.73]That time edumoga no go see you ehen
[01:49.24]And if I start to dey stress you
[01:52.07]Let me know because I no want to vex you
[01:54.39]Bottom line na only you wey know you
[01:56.98]The same time you go do wetin wey favour you
[01:59.50]Ehen eh eh oyi
[02:02.09]Alo ma nyeótukpo
[02:04.56]So make we do the thing jeje make we do the live show
[02:08.85]Eh ah eh eh oyi
[02:12.09]Alo nma’iye góligbo
[02:14.30]So just be living your life and do the thing jeje live show
[02:19.43]Ahh ehen oyi
[02:21.81]Alo ma nyeótukpo
[02:24.46]So make we do the thing jeje make we do the live show
[02:29.29]Eh ah eh eh oyi
[02:31.88]Alo nma’iye góligbo
[02:34.30]So just be living your life and do the thing jeje live show
[02:40.34]Make you dey check yourself
[02:42.61]Before you come dey do wetin go cast you
[02:44.01]Cause I don try for your matter
[02:46.69]Make you butter make you no dey do pass you ehen
[02:49.52]Cause I go do my own and you go do your own
[02:52.92]Anything wey remain na bon we go bon
[02:55.10]Cause life is too short for debating
[02:57.33]Levels too cure for you na wetin
[02:59.96]Ahh ehen oyi
[03:02.61]Alo ma nyeótukpo
[03:03.93]So make we do the thing jeje make we do the live show
[03:09.02]Eh ah eh eh oyi
[03:12.46]Alo nma’iye góligbo
[03:14.92]So just be living your life and do the thing jeje live show
[03:19.46]Live show live show
[03:23.21]Zeeno foster
[03:31.10]Year of Release: 2020