Sability (Sped Up) Lrc Lyrics Download

Sability (Sped Up) Lyrics

Lyrics Sability (Sped Up).lrc Ayra Starr

[id: ethpoyrx]
[ar: Ayra Starr]
[al: Sability (Sped Up)]
[ti: Sability (Sped Up)]
[length: 02:25]

[00:06.88]London (London)
[00:14.31]E n lę oh
[00:15.04]Greet everybody for here o
[00:16.82]Padi jo shey shey pęlę o
[00:18.71]Mo ti so funwon tęlę o
[00:21.16]Belle o
[00:22.06]Deliver like I get belle o
[00:23.85]Dem say I dey go cele o
[00:25.71]Dem say I dey go cele o
[00:27.07]Espiritu Fortuna
[00:28.62]I go make you jo dada
[00:30.29]Shey you getty the power
[00:32.13]Sweety passy amala ketu
[00:34.32]Shinji Kagawa
[00:35.67]Jesu kristi loba wa
[00:37.49]Got them falling yakata
[00:39.01]You know as e sabi girl dey do
[00:41.71]Sabi oh, oh-oh (come on, come on)
[00:45.12]Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oh, yeah)
[00:48.62]Sabi oh, oh-oh (come on, come on, goddamn)
[00:52.00]Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oya na)
[01:09.79]Oni reason
[01:10.77]Oni reason why dem dey call me oloyin
[01:13.26]While you beefing, I’m still leading
[01:14.94]Kill anything I no fit miss
[01:17.01]You no go fit in my shoes
[01:18.97]High fashion, Jimmy Choos
[01:20.52]Wanna sip some gin and juice
[01:22.02]Tomorrow will be okay
[01:22.54]Espiritu Fortuna
[01:24.34]I go make you jo dada
[01:26.01]Shey you getty the power
[01:27.65]Sweety passy amala ketu
[01:29.98]Shinji Kagawa
[01:31.23]Jesu kristi loba wa
[01:32.96]Got them falling yakata
[01:34.65]You know as e sabi girl dey do (hey)
[01:37.39]Sabi oh, oh-oh (come on, come on)
[01:40.92]Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oh, yeah)
[01:44.36]Sabi oh, oh-oh (come on, come on, goddamn)
[01:48.07]Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
[01:51.47]
[02:04.45]Espiritu Fortuna
[02:06.06]I go make you jo dada
[02:07.70]Shey you getty the power
[02:09.67]Sweety passy amala ketu
[02:11.63]Shinji Kagawa
[02:12.90]Jesu kristi loba wa
[02:14.77]Got them falling yakata
[02:16.36]You know as e sabi girl dey do
[02:20.42]Year of Release: 2023

Disclaimer:Sability (Sped Up) Lyrics Are Collected From The Internet And Submitted By The Artists Themselves. If There Is Any Copyright Infringement, Please Contact The Lyricsorg Administrator To Have The Lyrics Removed Or Taken Down.

Submit Lrc Lyrics

Sability (Sped Up) Related Lyrics