U No Holy Pass Lrc Lyrics Download

U No Holy Pass Lyrics

Lyrics U No Holy Pass.lrc 2Baba

[id: pcgqinqt]
[ar: 2Baba]
[al: Face 2 Face]
[ti: U No Holy Pass]
[length: 04:55]

[00:11.82]Hey, some people be acting like they know it all
[00:17.75]Hey-uh, some people be acting like they know it all
[00:22.23]Hey-oh-ai, some people be acting like they know it all
[00:27.32]Oh-oh, ooh-ooh
[00:31.14]See, see, see this type of thing wey we dey feel
[00:35.10]Before you know you don dey wan dey start to dey kolo small
[00:36.60]I no go lie we feel these things for real
[00:38.11]Some people no believe am and e brings about them own downfall
[00:41.12]Face reality and you will see that it pays nobody
[00:44.33]To be feeling that they all and all
[00:46.59]Try to visualize what I feel, and then I bet what you will see
[00:49.78]Would be a picture of a damning wall
[00:51.67]If you try to push am down, try to enter the town
[00:54.95]Try to see wetin dey happen around
[00:57.30]Na so dem go dey bring you down
[00:58.73]Before you know you go dey for six feet under the ground, oh-oh-oh
[01:03.34]Some be acting that they know it all
[01:05.96]When everybody knows that people rise and fall
[01:08.59]Some rise up again just to stand up tall
[01:10.98]And wiser and stronger
[01:13.30]But no matter how long you live, you cannot learn it all
[01:16.29]You go only do your best because you no go fit do all
[01:19.07]So if you want to criticize me, talk small small
[01:21.54]’Cause you no holy pass my brother
[01:24.43]
[01:27.69]You no holy pass my sister
[01:30.69]Ooh-ooh
[01:38.02]
[01:47.83]Some people when them see a wrong thing
[01:50.90]They will start complaining
[01:52.26]Until the complaining will turn into shouting
[01:54.29]Anytime them see a wrong thing
[01:56.17]Them continue shouting
[01:57.59]Until the shouting turn to traditional shouting
[01:59.24]But dem try to correct a thing
[02:00.00]They will start to thinking
[02:01.51]Until the thinking make depression start to set in
[02:04.89]Make dem feel like outcast in the society dem live in
[02:06.81]Because they lose dem sense of belonging
[02:10.32]But they would try to push am more, try to open every door
[02:13.00]When negativity doesn’t make it certain
[02:15.33]So when dem try to stop the complaining and the shouting
[02:17.95]Dem no go fit because e don be spiritual something
[02:20.40]People take advantage of them being
[02:22.22]’Cause them realizing say this people lost dem spirit of fighting
[02:25.43]So dem start to use your head, use am like dustbin
[02:28.45]All the problem of the nation they be dumping in them head
[02:31.82]Slavery will start to set in like Amistad
[02:34.76]Boy I know say you seen the making
[02:36.90]How them start to do almost anything for almost nothing
[02:39.59]’Cause instinctively them need surviving
[02:41.55]But the scavengers would drain them all
[02:43.18]They will push them to the floor
[02:44.59]Start to collect all the people them belonging
[02:46.45]But like a goat that has pushed to the wall
[02:48.64]We already ready to start to do the fighting
[02:52.04]So we a go gun them down
[02:53.64]Run them all around, we go chase them outta we town
[02:57.54]I sabi we go gun down
[02:58.98]Before them go know dem go dey for six feet under the ground, eh
[03:03.14]Some be acting that they know it all
[03:05.81]When everybody knows that people rise and fall
[03:08.47]Some rise up again just to stand up tall
[03:11.12]And wiser and stronger
[03:13.52]But no matter how long you live, you cannot learn it all
[03:16.44]You go only do your best because you no go fit do all
[03:19.06]So if you want to criticize me, talk small small
[03:21.57]’Cause you no holy pass my brother
[03:25.02]
[03:27.29]You no holy pass eh-eh
[03:31.09]
[03:51.08]Some be acting that they know it all
[03:53.42]When everybody knows that people rise and fall
[03:56.02]Some rise up again just to stand up tall
[03:58.78]And wiser and stronger
[04:00.98]But no matter how long you live, you cannot learn it all
[04:03.90]You go only do your best because you no go fit do all
[04:06.50]So if you want to criticize me, talk small small
[04:09.06]’Cause you no holy pass my brother
[04:12.28]
[04:15.93]You no holy pass my brother
[04:20.66]You no holy pass my brother
[04:21.22]Year of Release: 2004

Disclaimer:U No Holy Pass Lyrics Are Collected From The Internet And Submitted By The Artists Themselves. If There Is Any Copyright Infringement, Please Contact The Lyricsorg Administrator To Have The Lyrics Removed Or Taken Down.

Submit Lrc Lyrics

U No Holy Pass Related Lyrics