We Must Groove (Feat. Burna Boy) Lrc Lyrics Download

We Must Groove (Feat. Burna Boy) Lyrics

Lyrics We Must Groove (feat. Burna Boy).lrc 2Baba

[id: pshxaauv]
[ar: 2Baba]
[al: Warriors]
[ti: We Must Groove (feat. Burna Boy)]
[length: 03:46]

[00:05.25]Anyhow we be today
[00:07.88]No mata pressure wey dey
[00:10.72]Any obstacle on the way
[00:12.92]I go bulldozer am straight away
[00:16.23]Even if I get fever
[00:18.68]Or my landlord don dey craze
[00:21.23]As long as happiness dey my radar
[00:23.60]I no go fit complain
[00:25.22]I don’t need to stop, to fly high, high
[00:28.83]I get natural high
[00:30.78]I don’t need to think too much
[00:32.67]’Cause thinking na problem, instead I reason solution
[00:36.25]For me-me to quit, for me-me to chill
[00:38.99]For me-me to flex and enjoy my life
[00:41.73]For me-me to give, without explanation
[00:45.87]For me-me to lead so e go be say-
[00:47.96]We must groovе o, we go groove
[00:50.65]As long as your brain still dey function
[00:53.43]Wе go move o, we go move (Oya, tell dem)
[00:57.35]E no mata where you come from
[00:58.94]We must groove o, we go groove
[01:02.20]As long as your brain still dey function
[01:05.06]We go move o, we go move
[01:10.67]Oghene do, oghene do
[01:12.81]Osolobrugwe do o
[01:15.68]The only flesh and the bone
[01:18.45]The pot of life na your own eh
[01:20.51]Because I’m feeling the tension
[01:22.43]Feeling with the pressure
[01:23.81]Dealing with different problems of life
[01:26.07]I know that everybody get dem
[01:27.99]Big man or small man
[01:29.09]It doesn’t matter if you are black or you are white
[01:31.39]See ya tell dem
[01:32.02]We must groove o, we go groove
[01:35.73]As long as your brain still dey function
[01:37.68]We go move o, we go move (Oya, tell dem)
[01:41.45]E no mata where you come from
[01:42.94]We must groove o, we go groove
[01:46.30]As long as your brain still dey function
[01:48.59]We go move o, we go move
[01:53.12]Omo the party don scatter
[01:54.48]The people dem no want us
[01:55.85]Their mendula so reckless
[01:57.22]Dey affect their belief
[01:58.81]And if I thief, check am
[02:00.02]Dem no go believe
[02:01.09]How we dey spend money
[02:02.37]Not until when the money-
[02:04.15]Tell me wetin I go do
[02:06.14]Just to clear your eye-eye-eye, eye
[02:10.01]Anyhow you think am
[02:11.85]Omo e no concern me die, ah
[02:15.20]So make I just dey do
[02:16.28]Wetin I dey do
[02:18.16]If e no tell you
[02:19.99]Jeje ni ke wu
[02:21.04]No dey confuse
[02:22.08]You can’t walk in my shoes
[02:23.12]No go shook your mouth for wetin no concern you
[02:26.55]Many thing dey happen but you don’t have a clue
[02:29.36]Anything dem do, dem go start dey go
[02:32.11]Make you no go tell somebody say I tell you
[02:34.85]Let’s just try to keep this shit between me and you
[02:37.65]I don’t need to smoke to fly high, high
[02:41.23]I get natural high
[02:43.19]I no need to think too much
[02:45.04]’Cause thinking na problem
[02:46.79]Instead I reason solution
[02:48.62]For me-me to quit, for me-me to chill
[02:51.34]For me-me to flex and enjoy my life
[02:54.18]For me-me to give, without explanation
[02:58.25]For me-me to lead so e go be say-
[03:00.83]We must groove o, we go groove
[03:03.63]As long as your brain still dey function
[03:05.78]We go move o, we go move (Oya, tell dem)
[03:09.75]E no mata where you come from
[03:12.25]See as she fine like mamiwater
[03:15.27]Omo see man-chester, see baka
[03:17.42]We go move o, we go move
[03:21.41]As we dey here dey jolly
[03:23.01]Snake swallow money
[03:24.44]Me self dey jolly
[03:25.86]Next one na Monkey
[03:27.22]Dey here dey jolly
[03:28.52]Snake swallow money
[03:30.03]Next time dey jolly
[03:31.41]Next time na Monkey
[03:32.37]Year of Release: 2020

Disclaimer:We Must Groove (Feat. Burna Boy) Lyrics Are Collected From The Internet And Submitted By The Artists Themselves. If There Is Any Copyright Infringement, Please Contact The Lyricsorg Administrator To Have The Lyrics Removed Or Taken Down.

Submit Lrc Lyrics

We Must Groove (Feat. Burna Boy) Related Lyrics